Comma Lyrics - Burna Boy



[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

{Chorus}
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

{Chorus}
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Do you love Comma? Share with your friends.
0/5
Total Ratings of this lyrics: 0
Comma lyrics !!!

FAQ & Knowledge

ℚ. Who sang the song "Comma"?
"Comma" is sung by "Burna Boy".
ℚ. Who wrote the lyrics of "Comma" song?
"Chisom Faith Ezeh & Burna Boy" has written the lyrics for the song "Comma".
ℚ.When was the song "Comma" released?
"Comma" song release on "14 August 2020".
ℚ.When was the last time lyrics modified for song "Comma"?
"Comma" song lyrics was modified on "25 Nov 2022".

About Comma

Comma

Album Twice As Tall

Burna Boy

Live Listeners: 214
Total Listeners: 35992
Release Date: 14 August 2020

Lyrics of Burna Boy - Comma [Official Audio]